- Lyrics
- Album list
Omawumi
-
Bottom Belle (feat. Flavor)
Intro Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Ehn ehn, wonder
Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Bonswe azikiwe Bonswe ayoh ayoh Bonswe azikiwe Bonswe ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Tell me say you like me Me sef tell you my own oh When e reach to buy me fine things E wola da rite iyeh If I tell you say make you do me better Try understand As a woman wey like plenty money Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh Chairman do something, pamurege
Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe Find more lyrics at ※ Mojim.com Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe The way you dey whyne am go down down low E dey coolu my heart eh The way you dey shake your bum bum bum E dey coolu my heart You want am for naira or dollars You want am for pounds or euro Anything for you baby Coolu my heart
Oya dancia, dancia baby mi Kporokoto Kporokoto ogini di You dey coolu my heart eh
Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Ehn ehn, wonder Flavour Omawumi baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe Flavour Omawumi baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe
-
|