- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Chidinma( Chidinma Ekile )
-
Jollie
Chidinma you go girl Make them shout…yea yea Chidinma you go girl Make them shout…yea yea Owere ifeneme Nothing dey happen o o Make we jollie Make you forget your sorrow Cos sun dey shine tomorrow Take am jeje jeje Take am jeje Maka no ga di choma Oya make you follow me eh eh Follow me jollie Follow me eh eh Follow me jollie Make we jollie Follow me jollie o o Oya make una join my convoy Follow me jollie Follow me follow me Follow me jollie Brother sister Follow me jollie o o No matter the problem Believe say baba God, he don solve dem Cause as time dey pass Na so all of dem go pass And as everything don set o Oya make you join set o Make we jollie today as if to say tomorrow no dey Owere ifeneme Nothing dey happen o Make we jollie Make you forget your sorrow Cos sun dey shine tomorrow Take am jeje jeje Take am jeje Maka no ga di choma Oya make you follow me eh eh Follow me jollie Follow me eh eh Follow me jollie Make we jollie Follow me jollie o o Oya make una join my convoy Follow me jollie Follow me follow me Follow me jollie Brother sister Follow me jollie o o It is a happy day Everybody come celebrate Just throw your worries all in the air And let the music play everywhere eh Even if you no get money…money Find more lyrics at ※ Mojim.com Make you try to dey move your body.body Free yourself Make you join the line as we all dey jubilate Plenty worry worry go give you hypertension Make we jollie Make you forget your sorrow Cos sun dey shine tomorrow Take am jeje jeje Take am jeje jeje Maka no ga di choma Oya make you follow me eh eh Follow me jollie Follow me eh eh Follow me jollie Make we jollie Follow me jollie o o Oya make una join my convoy Follow me jollie Follow me follow me Follow me jollie Brother sister Follow me jollie o o Oya make you follow me eh eh Follow me jollie Follow me eh eh Follow me jollie Make we jollie Follow me jollie o o Oya make una join my convoy Follow me jollie Follow me follow me Follow me jollie Brother sister Follow me jollie o o Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedike kedikele Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedike kedikele Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedike kedikele Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya Kedike kedikele Kedikele dikele ya Kedikele dikele ya
-
|